Monday, June 8, 2026
14.9 C
London

Simi ft Kizz Daniel – Day By Day (Lyrics)

Simi’s “Day By Day” featuring Kizz Daniel: A Lyrical Journey

Simi ft Kizz Daniel – Day By Day Lyrics. Immerse yourself in the profound connection of words and music with Simi’s “Day By Day,” featuring the incredible Kizz Daniel

Simi ft Kizz Daniel - Day By Day
Simi ft Kizz Daniel – Day By Day

Hmmm
See me now
Niphkeys!
Vado!

Everyone going through something
No be say only me get something, for my head
As long as my heart is pumping
Just believe say joy is coming, in the morning
Sugbon lo oni

Alagba o ejo e sha adurami fun mi, pray for me
Make the work of my hand prosper
Anywhere wey I pour water, make seed start to grow
Oro otito take it day by day

Sha ma rora, when the storm is over, I go raise my shoulder
Power me like solar, Oladamola (Simisola)
Kama ri alakoba, alafiya lo gba
But until then, I take it day by day

Opportunity show up everyday
Go get that money
go get that babe
When things are bad
When things are shaky
Omo aye no go frown face
Stand up ti were bo, oni bi ose je
But you can’t give up
Allow yourself to grow ooo (okay)
All my neck is diamond,
Awon temi ton danyon mo
On my wrist is a rude stone,
All the girls them go low, emi vado
That guy no dey show love
I dey show love but I dey keep am on the low
Uncle K simisola kanipe

Sha ma rora, when the storm is over, I go raise my shoulder
Power me like solar, Oladamola (Simisola)
Kama ri alakoba, alafiya yo gba
But until then, I take it day by day

Hopefully I’ll get to say mama I buy you house
Hopefully papa I buy you car
Alafiya ati emi gigun ni am bere fun,
Ore ofe ki adura gba

Thanks for checking out Simi ft Kizz Daniel – Day By Day Lyrics

See More Lyrics on Naijahotstars.com

Hot this week

Ayo Maff Feat. Seyi Vibez – Gang Lyrics

Ayo Maff & Seyi Vibez - Gang Lyrics From his...

Olamide – Duro (Lyrics)

Olamide Lyrics Verse 1 If I tell you I'm wasted Baby I'm...

Sarkodie ft Kweku Smoke – Violence (Lyrics)

Sarkodie & Kweku Smoke Lyrics Sarkodie ft Kweku Smoke -...

Bloody Civilian – Ladida (Lyrics )

Ladida Lyrics by Bloody Civilian Intro La-di-da-da-da-da O, la-di-da-da-da-da (Bloody!) Verse 1 Come into my...

Davido & Omah Lay – With You Lyrics

With You Lyrics by Davido Feat. Omah Lay Intro: Omah...

Topics

Sarkodie – Violence Open Verse ft. Kweku Smoke

Download Sarkodie - Violence Open Verse Mp3 Welcome to another...

Young Jonn ft Asake – Che Che Open Verse Instrumental + Hook

Download Young Jonn ft Asake – Che Che Open...

Olamide – 99 Open Verse Instrumental BEAT + Hook

Download Olamide - 99 Open Verse Mp3 Welcome to another...

Davido – With You Instrumental ft Omah Lay

Download Davido - With You Instrumental Mp3 Unleash Your Creativity...

Seyi Vibez – Pressure Open Verse Instrumental BEAT + Hook

Download Seyi Vibez - Pressure Open Verse Mp3 Unleash Your...

Seyi Vibez – Pressure Instrumental Mp3

Download Seyi Vibez - Pressure Instrumental Mp3 Unleash Your Creativity...

Related Articles

Popular Categories