Friday, April 26, 2024
- Advertisement -

Blaqbonez – Haba Lyrics

Share

Blaqbonez – Haba Lyrics

Knack am!

Egbetigbe gbegbeti gbegbe
Egbetigbe…

Haba Haba Haba
Shayo don they enter ah!!
I don dey leave am enter
Biggi man don dey stagger ah
Haba haba haba
The gbedu don they enter eh
The Dj don they scatter oh
Be like say fire they my trouser ah

Henny Hennessy Moët don they go uuhmm
Me I don they slow uuhmm
She they whine e like korodom
Make a man wan dey kololo
Hennessy Moët don they go roro
Me I don they slow lolo (uuhmm)
She they whine like korodom
Make a man wan dey kololo

Tell her make she calm down, calm down
Calm down yee pa
But she say she wan whine until a man die
But I no fit die I getti 9 lives
Tell her make she calm down, calm down
Calm down yee pa
But she say she wan whine until a man die
But I no fit die I getti 9 lives

Haba Haba Haba
Wetin be the matter ah
Shey na because I get e power ah
Wey you wan kill me fro my mama ah
Haba haba haba
I don dey loose my temper ah
Amaka send your aza ah
She no leave until I wire

Because of you nwanyioma
Me I no con pai for here
Many many rappers turn each other to enemy
If your booty was a rapper e for deadly
If you must scream my oh my
Oh my baby why oh why
Tell me tell me all this rappers don they plenty
If da booty was a rapper, it will impress me

Henny Hennessy Moët don they go uuhmm
Me I don they slow uuhmm
She they whine like korodom
Make a man wan dey kololo
Henny Hennessy Moët don they go roro, uuhmm
Me I don they slow lolo, uuhmm
She they whine like korodom
Make a man wan dey kololo

Tell her make she calm down calm down
Calm down yeee pa
But she say she wan whine until a man die
But I no fit die I getti 9 lives
Tell her make she calm down calm down
Calm down yee pa
But she say she wan whine until a man die
But I no fit die I getti 9 lives

Egbetigbe gbegbeti gbegbe
Egbetigbe gbegbeti gbegbe

Blaqbonez – Haba Lyrics

Yeye blogger
Yeye bloggerhttps://naijahotstars.com/
Being a blogger is the best thing that has ever happen to me. When i'm off duty as a blogger i'm on the field shooting every living thing on sight with my Camera SMILES!. Feel free to follow me on social media let's link up.

Trending

Recent