Friday, April 26, 2024
- Advertisement -

Crayon – Do Me [Lyrics]

Share

[Lyrics] Crayon – Do Me

Baby fresh I love this beat…

Wawawa

Show me your waist work (eh)
I go give you the moon (eh)
hmm we fit do am for titok (eh)
and I for like make we link up
Lick your lip gloss
show me your footwork (eh)
you too bad na Wetin sup (Oshey oh )
Hmm if them like make them jealous (owe)
If them like make them jeaslous
I still Dey love up yeah…..

Ma Shay mi beyen oh
baby ma Shay mi beyen
don’t do me
don’t now (don’t do me)
baby don’t do me like that
Ma Shay mi beyen oh
baby I Dey here for ya
don’t do me now don’t do me don’t me

Baby if them wan find you
make them come find me
if e concern you e concern me
if them wan try you them wan try me
If e concern you e concern me
amebo make them cho cho
if e concern you e concern me
if them wan touch you them wan touch me
if e concern you e concern me

Ordinary text I Dey para gan ni (eh)
I no wan hear say another man follow back door enter me I go kpa kpa ti tan mental (eh)
e don do me
all the love wey you give e don do me
and as fine like this e don do me
and as you set like e don me
baby e don me…

Ma Shay mi beyen oh
baby ma Shay mi beyen
don’t do me
don’t now (don’t do me)
baby don’t do me like that
Ma Shay mi beyen oh
baby I Dey here for ya
don’t do me now don’t do me don’t me

Baby if them wan find you
make them come find me
if e concern you e concern me
if them wan try you them wan try me
If e concern you e concern me
amebo make them cho cho
if e concern you e concern me
if them wan touch you them wan touch me
if e concern you e concern me

Ordinary text I Dey para gan ni (eh)
I no wan hear say another man follow back door enter me I go kpa kpa ti tan mental (eh)
e don do me
all the love wey you give e don do me
and as fine like this e don do me
and as you set like e don me
baby e don me…

Crayon – “Do Me Lyrics“

Yeye blogger
Yeye bloggerhttps://naijahotstars.com/
Being a blogger is the best thing that has ever happen to me. When i'm off duty as a blogger i'm on the field shooting every living thing on sight with my Camera SMILES!. Feel free to follow me on social media let's link up.

Trending

Recent