L.A.X – Gobe ft. 2Baba Lyrics

L.A.X – Gobe ft. 2Baba Lyrics

Welcome to the Naijahotstars Lyrics Section, Do You Love The Song! L.A.X – Gobe ft. 2Baba Lyrics? Would you like to sing along? Check out the full lyrics below

L.A.X Gobe Lyrics ft. 2Baba 

[Intro]
Bring the heat Clemzy

[Chorus]
Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe*
Ebelebe Gobe ti sele no no,
Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe*
Ebelebe Gobe ti sele no no

Izz LA

[Pre-Chorus]
And I dey talk to Nneka, talk to Amaka,
Which one I go choose
And I dey give Nneka, give Amaka
Make I no go lose
And I dey follow other girls oh
And I dey do this girls oh,
Folake get belle oh,
Anita commot belle,
So Wetin I go o

[Chorus]
Ebelebe Gobe ti sele oh oh,
Ebelebe Gobe ti sele no no,
Ebelebe Gobe ti sele oh oh,
Ebelebe Gobe ti sele no no

Ebelebe Gobe ti sele oh oh,
Ebelebe Gobe ti sele no no,
Ebelebe Gobe ti sele oh oh,
Ebelebe Gobe ti sele no no

[Verse 1 – L.A.X]
Baby can you give me one chance oh,
I know say I dey fuck up all the time oh
Baby no be lie, no be lie oh,
I know say I don give plenty girls
And cos of the Lagos wey we dey oh,
I know say I don give all your friends oh oh
Na this night, this night oh, I confess to you my girl oh

[Pre-Chorus – L.A.X]
And I dey talk to Nneka, talk to Amaka,
Which one I go choose
And I dey give Nneka, give Amaka
Make I no go lose
And I dey follow other girls oh
And I dey do this girls oh,
Folake get belle oh,
Anita commot belle,
So Wetin I go o

[Chorus]
Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe*
Ebelebe Gobe ti sele no no,
Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe*
Ebelebe Gobe ti sele no no

Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe*
Ebelebe Gobe ti sele no no,
Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe*
Ebelebe Gobe ti sele no no

[Verse 2 – 2Baba]
Na me only want Funke, Elenu and Chidera
Acting like the only superman in the area,
Anything wey wear skirt wey fine ,I go follow am
And now I say,
Confusion break bone eh, yeparipa eh,
I wan eat my cake and still hold another one, Egbami eh

[Pre Chorus – 2Baba]
I talk to Folake, I talk to Amaka
Which one I go choose?,
I dey give Nneka, give Debola,
Make I no go lose
And I dey follow other girls oh *Oliver Twist*
And I give dem well, *Oliver Twist*
Oliver Twist dey learn for my matter,
Wetin I go do? Omo Ele tin yapa

[Chorus]

Ebelebe Gobe ti sele oh oh,
Ebelebe Gobe ti sele no no,
Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *no no*
Ebelebe Gobe ti sele no no

Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *Gobe oo*
Ebelebe Gobe ti sele no no,
Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *no no*
Ebelebe Gobe ti sele no no

Izz LA

[Outro]
Clemzy shey o ti ri omo ye o
Omo yen fe pami
Clemzy shey o ti ri omo ye o
Idi lo fe pami
Body a fi kill a man to Gunshot
Omo yen fe pami

L.A.X Gobe Lyrics ft. 2Baba 

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

More like this

Seyi Vibez – Dejavu Lyrics

[Lyrics] Seyi Vibez – Dejavu

Dejavu Lyrics by Seyi Vibez Seyi Vibez – Dejavu Lyrics Yo dibs! You look say your friend better you I’ve seen...
Olamide – Come Alive Song Lyrics

[Lyrics] Olamide – Come Alive Song Lyrics ft. Bnxn...

Come Alive Song by Lyrics Olamide Olamide – Come Alive Song Lyrics I’m In Your City Like Recognize I’m Playing...
Magixx – Maria Lyrics

[Lyrics] Magixx – Maria

Maria Lyrics by Magixx Magixx – Maria Lyrics My girl, sey me I never see your kind E be for your...
L.A.X Gobe Lyrics ft. 2Baba  [Intro] Bring the heat Clemzy [Chorus] Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe* Ebelebe Gobe ti sele no no, Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe* Ebelebe Gobe ti sele no no Izz LA [Pre-Chorus] And I dey talk to Nneka, talk to Amaka, Which one I go choose And I dey give Nneka, give Amaka Make I no go lose And I dey follow other girls oh And I dey do this girls oh, Folake get belle oh, Anita commot belle, So Wetin I go oL.A.X – Gobe ft. 2Baba Lyrics