Thursday, March 28, 2024
- Advertisement -

[Lyrics] Dremo – Collect

Share

Dremo – Collect Lyrics

(Intro)
Take time make you take time, before i vex e dey take time, if i vex e mean say you no take time When i tell you make you take time, so take time make you time or we go pull up in the day time, we go fuck una up e no dey take time, we go give dem, give dem, dem go take am

(Chorus)
Shey you dey whine me, ehn, no go dey whine me, shey you dey, shey you dey whine me, no go dey whine me, ehn
They must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos, they must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos
Won ma da mo, to n ba dan wo, won ma da mo, to n ba dan wo

(Post-Chorus)
Ehn, say what, you say, mi o gbo, you say, you go see craze, you go pick race, no dey look face, Uche

(Verse 1)
Clear road, this phase, fo won le nu, cute face but a big problem even Tonto want my dikeh
Headphones and Louis shades on, i no know who you dey talk to, we no even dey the same class, dem no tell you before you come school
I dey competition with only the mirror and na both of us dey the top 2, even if you never get soul mate, dem no tell you make you couple

(Chorus)
Shey you dey whine me, ehn, no go dey whine me, shey you dey, shey you dey whine me, no go dey whine me, ehn
They must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos, they must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos
Won ma da mo, to n ba dan wo, won ma da mo, to n ba dan wo
They must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos, they must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos
Won ma da mo, to n ba dan wo, won ma da mo, to n ba dan wo

(Post-Chorus)
Ehn, say what, you say, mi o gbo, you say, you go see craze, you go pick race, no dey look face, Uche

(Verse 2)
No one ever saw screengaurd this way, you don’t wanna see man display, if you do like baby kingsway, dem go murd you for this clan
that shit clear
We getting the bag, yeah, we getting the bag, yeah, look, don’t be upset, that’s what you get when you mess with the gang
Say you dey flex, wetin you get, ogbeni calm down
wait, take two steps back first

(Chorus)
Shey you dey whine me, ehn, no go dey whine me, shey you dey, shey you dey whine me, no go dey whine me, ehn
They must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos, they must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos
Won ma da mo, to n ba dan wo, won ma da mo, to n ba dan wo
They must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos, they must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos
Won ma da mo, to n ba dan wo, won ma da mo, to n ba dan wo

Table of contents

Read more

Local News