More
    HomeLYRICSNonso Amadi – Thankful (Lyrics)

    Nonso Amadi – Thankful (Lyrics)

    Published on

    Nonso Amadi – Thankful Lyrics

    Way back when
    When the name went public
    Everybody knew my name
    I’m the one you can’t fuck with
    See they see I mind my own
    And I don’t say nothing
    And they don’t wanna loose me no

    Remember back in Allen
    And I small when I get my talent
    And the girl wey I like na Ore
    But the only thing she give na the silence oh

    But these days she dey blow my phone
    Say na me be the ring for her telephone
    To the fans and my Gs I be number one
    Make we go celebrate like Post Malone ay ay

    I’m so (Thankful o na na)
    To the fans I’m so (Thankful o ye ye ye)
    Na the Grammy we go carry dance o (Thankful o na na)
    Una day feel me so? (Thankful o ye ye ye)
    You know say na you be the real Gs o (Thankful o na na)

    To my family gan (Thankful o ye ye ye)
    When I small them they carry me gan (Thankful o na na)
    To my managers oh (Thankful o ye ye ye)
    Ay ay ay ay, I’m so thankful

    OG it’s been sometime with Aika no
    In the whole street, nobody knew me like that
    It’s just me and Donawon
    Stayed in a place in Bourdillon
    Took the long road, we crossed the highway
    Should have been up sooner someone might say
    But our moments just begun
    Omo na killer time oh, killer time oh

    Remember back in Allen
    And I small when I get my talent
    And the girl wey I like na Ore
    But the only thing she give na the silence oh

    But these days she dey blow my phone
    Say na me be the ring for her telephone
    To the fans and my Gs I be number one
    Make we go celebrate like Post Malone ay ay

    I’m so (Thankful o na na)
    To the fans I’m so (Thankful o ye ye ye)
    Na the Grammy we go carry dance o (Thankful o na na)
    Una day feel me so? (Thankful o ye ye ye)
    You know say na you be the real Gs o (Thankful o na na)

    To my family gan (Thankful o ye ye ye)
    When I small them they carry me gan (Thankful o na na)
    To my managers o (Thankful o ye ye ye)
    Ay ay ay ay, I’m so thankful

    What’s more important to me
    Family or all this jewellery
    Moment of fame’s gone pass
    Can’t go with all this cash

    Thankful o na na
    Thankful o ye ye ye
    Thankful o na na
    Thankful o ye ye ye

    Latest articles

    Rihanna Was Big Into “90 Day Fiancé” During Her Pregnancies

    Despite her massive celebrity status, Rihanna isn't all that different from anyone else. That came...

    Pete Davidson Not Taking Mental Health Recovery Seriously, Sources Say

    A source has claimed that Pete Davidson is headed down a dangerous path. "His...

    The Weeknd Debuts Futuristic New Look On Tour

    The Weeknd is easily the biggest star in the entire music world right now....

    BET Hip-Hop Awards Announces 2023 Performer Line Up

    The 2023 BET Hip-Hop Awards is set to grace screens on Tuesday, October 10th,...

    More like this