More
    HomeLYRICSZlatan Ibile – Bolanle Lyrics ft. IVD

    Zlatan Ibile – Bolanle Lyrics ft. IVD

    Published on

    Zlatan Ibile – Bolanle Lyrics ft. IVD

    Naijahotstars Lyrics

    Ibile
    Phantom
    Kapaichumarimarichupaco
    Pepper dem
    Pepper dem o

    Bolanle getti boyfriend
    Wey dey misbehave
    She getti boyfriend
    Wey no like to spend o
    She getti boyfriend
    E too dey kaku
    She getti boyfriend
    Omo Ijebu
    She enter her DM
    She see Omope
    Omope folahan Bolanle
    Bolanle sope o
    She enter her DM
    Oromo better o
    *****

    Pepper dem
    Bolanle dem o
    Pepper dem
    Bolanle dem o
    Pepper dem
    Bolanle dem o
    Pepper dem
    Bolanle dem o

    Who no like better thing
    Ayyyyyy ayy
    Who no like better thing
    Ahhh ah
    Bolanle like better thing
    Ayyyyiiii
    She too like better thing
    Who no like better thing
    Ayyyyyy ayy
    Who no like better thing
    Ahhh ah
    Bolanle like better thing
    Ayyyyiiii
    She too like better thing

    Ibile
    All the way from Egbe to Lekki
    Bolanle don turn person
    Bolanle don turn person
    Wey dey buy Hennessy sef for person
    Bolanle ma ti gbera
    Bolanle ticket jackpot
    Naijalyricszone
    To gba ri Bolanle ni si
    oloun oti change gbogbo caucus

    Pepper dem
    Bolanle dem o
    Pepper dem
    Bolanle dem o
    Pepper dem
    Bolanle dem o
    Pepper dem
    Bolanle dem o

    Who no like better thing
    Ayyyyyy ayy
    Who no like better thing
    Ahhh ah
    Bolanle like better thing
    Ayyyyiiii
    She too like better thing
    Who no like better thing
    Ayyyyyy ayy
    Who no like better thing
    Ahhh ah
    Bolanle like better thing
    Ayyyyiiii
    She too like better thing
    Ibile

    Phantom

    Naijahotstars Lyrics

    Latest articles

    “You underestimated Imole’s glory” – Yvonne Jegede mocks Naira Marley, Sam Larry over crowd at Mohbad’s candlelight procession

    Popular Nollywood actress, Yvonne Jegede, has taken to social media to call out Sam...

    Chrisean Rock Says She Will Be Pregnant Again In 6 Weeks For Blueface

    Chrisean Rock raises eyebrows after being spotted with her new born baby at Walmart Chrisean...

    “I want to marry American singer, Billie Eilish” – Boy Spyce

    The 'Folake' hitmaker stated that if he ever got married, he would love for...

    Shenseea Praises God After Health Scare, Thought ‘I Had Cancer’

    Dancehall artiste Shenseea shared that she recently had a health scare, but it turned...

    More like this